Difference between revisions of "wash and wear"

Line 18: Line 18:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
#Sey person get only one cloth.
 
#Sey person get only one cloth.
#:* {{ux|dv| E dey do'''wash and wear''' everyday come school.|( What he does whenever he comes to school is wash-and-wear.)}}  
+
#:* {{ux|dv| E dey do'''wash and wear''' everyday come school.|( NSC_Shulammite_2020, He does wash-and-wear whenever he comes to school.)}}  
#:* {{ux|dv| Dat '''wash and wear''' guy don come visit dat babe again o.|( That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat '''wash and wear''' guy don come visit dat babe again o.|(NSC_Shulammite_2020, That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
[[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]]
 
[[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]]

Revision as of 13:01, 20 October 2020

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English wash-and-wear

Pronunciation

wɒ́ʃ-æ̀n-wɛə̂


Definition

Person wey get only one cloth.

Noun

  1. Name of cloth wey no dey need iroing.
    • Dis one wey light no dey to iron so, na wash and wear remain.  — (There is no light to iron, the only option reaming is to wash-and-wear.)
    • Dat shirt wey im wear na wash and wear  — ( That shirt he is putting on, is wash-and-wear.)

Adjective

  1. Sey person get only one cloth.
    • E dey dowash and wear everyday come school.  — ( NSC_Shulammite_2020, He does wash-and-wear whenever he comes to school.)
    • Dat wash and wear guy don come visit dat babe again o.  — (NSC_Shulammite_2020, That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)

Related forms

wash, wash wash, washer man, washy

Antonym

baff up

Translation

English: wash-and-wear