Difference between revisions of "wash and wear"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative Form===
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''wash-and-wear''
 
From: English ''wash-and-wear''

Revision as of 14:08, 20 October 2020

Naija

Etymology

From: English wash-and-wear

Pronunciation

wɒ́ʃ-æ̀n-wɛə̂


Definition

Person wey get only one cloth.

Noun

  1. Name of cloth wey no dey need iroing.
    • Dis one wey light no dey to iron so, na wash and wear remain.  — (There is no light to iron, the only option reaming is to wash-and-wear.)
    • Dat shirt wey im wear na wash and wear  — ( That shirt he is putting on, is wash-and-wear.)

Adjective

  1. Sey person get only one cloth.
    • E dey dowash and wear everyday come school.  — ( NSC_Shulammite_2020, He does wash-and-wear whenever he comes to school.)
    • Dat wash and wear guy don come visit dat babe again o.  — (NSC_Shulammite_2020, That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)

Related forms

wash, wash wash, washer man, washy

Antonym

baff up

Translation

English: wash-and-wear