Difference between revisions of "wash and wear"
(→Naija) |
|||
Line 15: | Line 15: | ||
#:* {{ux|dv| Dis one wey light no dey to iron so, na '''wash and wear''' remain.|(NSC_Shulammite_2020, There is no power to iron, the only option reaming is to wash-and-wear.)}} | #:* {{ux|dv| Dis one wey light no dey to iron so, na '''wash and wear''' remain.|(NSC_Shulammite_2020, There is no power to iron, the only option reaming is to wash-and-wear.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Dat shirt wey im wear na '''wash and wear'''|( NSC_Shulammite_2020, That shirt he is putting on, is wash-and-wear.)}} | #:* {{ux|dv| Dat shirt wey im wear na '''wash and wear'''|( NSC_Shulammite_2020, That shirt he is putting on, is wash-and-wear.)}} | ||
+ | |||
+ | ===Related forms=== | ||
+ | [[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''wash-and-wear'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 10:24, 26 October 2020
Naija
Etymology
From: English wash-and-wear
Pronunciation
wɒ́ʃ-æ̀n-wɛə̂
Definition
Person wey get only one cloth.
Noun
- Name of cloth wey no dey need iroing.
- Dis one wey light no dey to iron so, na wash and wear remain. — (NSC_Shulammite_2020, There is no power to iron, the only option reaming is to wash-and-wear.)
- Dat shirt wey im wear na wash and wear — ( NSC_Shulammite_2020, That shirt he is putting on, is wash-and-wear.)
Related forms
wash, wash wash, washer man, washy
Translation
English: wash-and-wear
Adjective
- Sey person get only one cloth.
- E dey do wash and wear everyday come school. — ( NSC_Shulammite_2020, He does wash-and-wear whenever he comes to school.)
- Dat wash and wear guy don come visit dat babe again o. — (NSC_Shulammite_2020, That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)
Related forms
wash, wash wash, washer man, washy
Antonym
Translation
English: wash-and-wear