Difference between revisions of "wash and wear"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wɒ́ʃ-æ̀n-wɛə̂
+
* wɔ́ʃànwjɛ̂
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-wash and wear.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-wash and wear.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-wash and wear.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-wash and wear.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
*Name of cloth wey no dey need iroing.   
+
* Clot wey be sey person get wey be sey na only am e dey wear for body.   
:* {{ux|dv| Dis one wey light no dey to iron so, na '''wash and wear''' remain.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, There is no power to iron, the only option left, is to wash-and-wear.)}}
+
:* {{ux|dv| You don wear dis your '''wash and wear''' again? No let dem use dis shirt take know you o.|(You have worn this your everyday attire again. Don’t let them know you for this shirt.)}}
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]]
 
* [[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]]
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''wash-and-wear''
+
* English: ''regular clothing''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
*Sey person get only one cloth.
+
* Clot wey be sey person get wey be sey na only am e dey wear for body.  
:* {{ux|dv| Dat guy na '''wash and wear''' im dey do eveytime.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy is always putting on the same set of clothing every time.}}
+
:* {{ux|dv| E be like dat aunty don buy like your '''wash and wear''' gown.|(That aunty has bought a gown like that one you regularly wear.)}}
:* {{ux|dv| Dat '''wash and wear''' guy don come visit dat babe again o.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy that wears the same pair of clothing is here to see that lady again.)}}
 
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===
Line 27: Line 27:
 
* [[baff up]]
 
* [[baff up]]
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''wash-and-wear''
+
* English: ''regular clothing''

Latest revision as of 03:37, 26 December 2022

Naija

Etymology

From: English wash-and-wear

Pronunciation

  • wɔ́ʃànwjɛ̂

Play Play

Noun

  • Clot wey be sey person get wey be sey na only am e dey wear for body.
  • You don wear dis your wash and wear again? No let dem use dis shirt take know you o.  — (You have worn this your everyday attire again. Don’t let them know you for this shirt.)

Related forms

Translation

  • English: regular clothing

Adjective

  • Clot wey be sey person get wey be sey na only am e dey wear for body.
  • E be like dat aunty don buy like your wash and wear gown.  — (That aunty has bought a gown like that one you regularly wear.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: regular clothing