Difference between revisions of "wash and wear"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | *Name of cloth wey no dey need iroing. | + | * Name of cloth wey no dey need iroing. |
:* {{ux|dv| Dis one wey light no dey to iron so, na '''wash and wear''' remain.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, There is no power to iron, the only option left, is to wash-and-wear.)}} | :* {{ux|dv| Dis one wey light no dey to iron so, na '''wash and wear''' remain.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, There is no power to iron, the only option left, is to wash-and-wear.)}} | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Line 17: | Line 17: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | *Sey person get only one cloth. | + | * Sey person get only one cloth. |
:* {{ux|dv| Dat guy na '''wash and wear''' im dey do eveytime.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy is always putting on the same set of clothing every time.}} | :* {{ux|dv| Dat guy na '''wash and wear''' im dey do eveytime.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy is always putting on the same set of clothing every time.}} | ||
:* {{ux|dv| Dat '''wash and wear''' guy don come visit dat babe again o.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy that wears the same pair of clothing is here to see that lady again.)}} | :* {{ux|dv| Dat '''wash and wear''' guy don come visit dat babe again o.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy that wears the same pair of clothing is here to see that lady again.)}} | ||
− | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]] | * [[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]] |
Revision as of 12:58, 27 July 2021
Naija
Etymology
From: English wash-and-wear
Pronunciation
- wɒ́ʃ-æ̀n-wɛə̂
Noun
- Name of cloth wey no dey need iroing.
- Dis one wey light no dey to iron so, na wash and wear remain. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, There is no power to iron, the only option left, is to wash-and-wear.)
Related forms
Translation
- English: wash-and-wear
Adjective
- Sey person get only one cloth.
- Dat guy na wash and wear im dey do eveytime. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy is always putting on the same set of clothing every time.
- Dat wash and wear guy don come visit dat babe again o. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy that wears the same pair of clothing is here to see that lady again.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: wash-and-wear