Difference between revisions of "wash and wear"
Line 2: | Line 2: | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''wash-and-wear'' | ||
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> |
Revision as of 12:10, 20 October 2020
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English wash-and-wear
Pronunciation
Definition
Person wey get only one cloth.
Noun
- Name of cloth wey no dey need iroing.
- Dis one wey light no dey to iron so, na wash and wear remain. — (There is no light to iron, the only option reaming is to wash-and-wear.)
- Dat shirt wey im wear na wash and wear — ( That shirt he is putting on, is wash-and-wear.)
Adjective
- Sey person get only one cloth.
- E dey dowash and wear everyday come school. — ( What he does whenever he comes to school is wash-and-wear.)
- Dat wash and wear guy don come visit dat babe again o. — ( That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)
Related forms
wash, wash wash, washer man, washy
Antonym
Translation
English: wash-and-wear