wash and wear

Naija

Etymology

From: English wash-and-wear

Pronunciation

  • wɒ́ʃ-æ̀n-wɛə̂

Play Play

Noun

  • Name of cloth wey no dey need iroing.
  • Dis one wey light no dey to iron so, na wash and wear remain.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, There is no power to iron, the only option left, is to wash-and-wear.)

Related forms

Translation

  • English: wash-and-wear

Adjective

  • Sey person get only one cloth.
  • Dat guy na wash and wear im dey do eveytime.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy is always putting on the same set of clothing every time.
  • Dat wash and wear guy don come visit dat babe again o.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy that wears the same pair of clothing is here to see that lady again.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: wash-and-wear