wash and wear

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English wash-and-wear

Pronunciation



Definition

Person wey get only one cloth.

Noun

  1. Name of cloth wey no dey need iroing.
    • Dis one wey light no dey to iron so, na wash and wear remain.  — (There is no light to iron, the only option reaming is to wash-and-wear.)
    • Dat shirt wey im wear na wash and wear  — ( That shirt he is putting on, is wash-and-wear.)

Adjective

  1. Sey person get only one cloth.
    • E dey dowash and wear everyday come school.  — ( What he does whenever he comes to school is wash-and-wear.)
    • Dat wash and wear guy don come visit dat babe again o.  — ( That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)

Related forms

wash, wash wash, washer man, washy

Antonym

baff up

Translation

English: wash-and-wear