wash and wear
Naija
Etymology
From: English wash-and-wear
Pronunciation
wɒ́ʃ-æ̀n-wɛə̂
Definition
Person wey get only one cloth.
Noun
- Name of cloth wey no dey need iroing.
- Dis one wey light no dey to iron so, na wash and wear remain. — (NSC_Shulammite_2020, There is no power to iron, the only option reaming is to wash-and-wear.)
- Dat shirt wey im wear na wash and wear — ( NSC_Shulammite_2020, That shirt he is putting on, is wash-and-wear.)
Adjective
- Sey person get only one cloth.
- E dey do wash and wear everyday come school. — ( NSC_Shulammite_2020, He does wash-and-wear whenever he comes to school.)
- Dat wash and wear guy don come visit dat babe again o. — (NSC_Shulammite_2020, That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)
Related forms
wash, wash wash, washer man, washy
Antonym
Translation
English: wash-and-wear