Difference between revisions of "washy"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-washy.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-washy.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-washy.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-washy.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Sweet sweet talk wey person dey tell person. | ||
+ | :* {{ux|dv| You don use '''washy''' collect money from oga. | (You have used flattery to get some money from the boss.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| People no dey see true talk again. Everybody just carry '''washy''' for mouth. | (People no longer say the truth anymore. Everyone seems to have flattering lips.)}} | ||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 15:00, 5 April 2023
Naija
Etymology
From: English wash
Pronunciation
- wɔ̀ʃɪ́
Noun
- Sweet sweet talk wey person dey tell person.
- You don use washy collect money from oga. — (You have used flattery to get some money from the boss.)
- People no dey see true talk again. Everybody just carry washy for mouth. — (People no longer say the truth anymore. Everyone seems to have flattering lips.)
Verb
- Make person dey tell person sweet sweey tings.
- Dat babe sabi washy persin if she won collect money. — (NSC_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
- Jonson washy im oga sotey di man dash am money. — (NSC_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: Flatter, praise