Difference between revisions of "washy"

 
Line 14: Line 14:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
*Make person dey tell person sweet sweey tings.
 
*Make person dey tell person sweet sweey tings.
:* {{ux|dv|Dat babe sabi '''washy''' persin if she won collect money. |(NSC_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}}
+
:* {{ux|dv|Dat babe sabi '''washy''' persin if she won collect money. |(That young lady is very good at flattering someone when she's in need of money.)}}
:* {{ux|dv|Jonson '''washy''' im oga sotey di man [[dash]] am money.|(NSC_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)}}
+
:* {{ux|dv|Jonson '''washy''' im oga sotey di man [[dash]] am money.|(Jonson praised his boss so much that he gave him money.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Latest revision as of 20:09, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English wash

Pronunciation

  • wɔ̀ʃɪ́

Play Play

Noun

  • Sweet sweet talk wey person dey tell person.
  • You don use washy collect money from oga.  —  (You have used flattery to get some money from the boss.)
  • People no dey see true talk again. Everybody just carry washy for mouth.  —  (People no longer say the truth anymore. Everyone seems to have flattering lips.)

Verb

  • Make person dey tell person sweet sweey tings.
  • Dat babe sabi washy persin if she won collect money.  — (That young lady is very good at flattering someone when she's in need of money.)
  • Jonson washy im oga sotey di man dash am money.  — (Jonson praised his boss so much that he gave him money.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: Flatter, praise