Difference between revisions of "washy"

Line 12: Line 12:
 
Make person dey wash wash anoder person with sweet words.
 
Make person dey wash wash anoder person with sweet words.
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person dey praise anoder person.
+
Make person dey praise anoder person.
#:* {{ux|dv|Dat babe sabi '''wash wash''' persin if she won collect ego money. |(NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dat babe too dey '''washy''' persin if she won collect ego money. |(NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}}
#:* {{ux|dv|I never see person wey dey '''wash wash''' like person wey need help from anoder person.|(NSC_Shulammite_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone elses help .)}}
+
#:* {{ux|dv|Jonson washy im oga sotey di man [[dash]] am money.|(NSC_Shulammite_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
[[wash]]
 
[[wash]]

Revision as of 14:37, 23 October 2020

Naija

Alternative Form

wash wash

Etymology

From: English wash

Pronunciation

wɒ̄ʃí


Definition

Make person dey wash wash anoder person with sweet words.

Verb

Make person dey praise anoder person.

    • Dat babe too dey washy persin if she won collect ego money.  — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
    • Jonson washy im oga sotey di man dash am money.  — (NSC_Shulammite_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)

Related forms

wash

Synonym

wash wash

Translation

English: Flatter, praise