Difference between revisions of "washy"

Line 17: Line 17:
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===
[[wash]]
+
[[wash]], [[washer man]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[wash wash]]
 
[[wash wash]]

Revision as of 14:42, 23 October 2020

Naija

Alternative Form

wash wash

Etymology

From: English wash

Pronunciation

wɒ̄ʃí


Definition

Make person dey wash wash anoder person with sweet words.

Verb

Make person dey praise anoder person.

  • Dat babe sabi washy persin if she won collect ego money.  — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
  • Jonson washy im oga sotey di man dash am money.  — (NSC_Shulammite_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)

Related forms

wash, washer man

Synonym

wash wash

Translation

English: Flatter, praise