Difference between revisions of "washy"
(→Verb) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
Make person dey wash wash anoder person with sweet words. | Make person dey wash wash anoder person with sweet words. | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
:* {{ux|dv|Dat babe sabi '''washy''' persin if she won collect ego money. |(NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}} | :* {{ux|dv|Dat babe sabi '''washy''' persin if she won collect ego money. |(NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}} | ||
:* {{ux|dv|Jonson '''washy''' im oga sotey di man [[dash]] am money.|(NSC_Shulammite_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)}} | :* {{ux|dv|Jonson '''washy''' im oga sotey di man [[dash]] am money.|(NSC_Shulammite_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)}} |
Revision as of 14:44, 23 October 2020
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English wash
Pronunciation
wɒ̄ʃí
Definition
Make person dey wash wash anoder person with sweet words.
Verb
- Dat babe sabi washy persin if she won collect ego money. — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
- Jonson washy im oga sotey di man dash am money. — (NSC_Shulammite_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)
Related forms
Synonym
Translation
English: Flatter, praise