Difference between revisions of "washy"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''wash'' | From: English ''wash'' |
Revision as of 10:18, 26 October 2020
Naija
Etymology
From: English wash
Pronunciation
wɒ̄ʃí
Definition
Make person dey wash wash anoder person with sweet words.
Verb
- Dat babe sabi washy persin if she won collect ego money. — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
- Jonson washy im oga sotey di man dash am money. — (NSC_Shulammite_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)
Related forms
Synonym
Translation
English: Flatter, praise