Difference between revisions of "washy"

Line 8: Line 8:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
*Make person dey wash wash anoder person with sweet words.
+
*Make person dey tell person sweet sweey tings.
 
:* {{ux|dv|Dat babe sabi '''washy''' persin if she won collect money. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}}
 
:* {{ux|dv|Dat babe sabi '''washy''' persin if she won collect money. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}}
 
:* {{ux|dv|Jonson '''washy''' im oga sotey di man [[dash]] am money.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)}}
 
:* {{ux|dv|Jonson '''washy''' im oga sotey di man [[dash]] am money.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)}}

Revision as of 13:16, 17 August 2021

Naija

Etymology

From: English wash

Pronunciation

  • wɔ̀ʃɪ́

Play Play

Verb

  • Make person dey tell person sweet sweey tings.
  • Dat babe sabi washy persin if she won collect money.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
  • Jonson washy im oga sotey di man dash am money.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: Flatter, praise