washy
Naija
Etymology
From: English wash
Pronunciation
- wɔ̀ʃɪ́
Verb
- Make person dey tell person sweet sweey tings.
- Dat babe sabi washy persin if she won collect money. — (NSC_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
- Jonson washy im oga sotey di man dash am money. — (NSC_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: Flatter, praise