washy

Revision as of 15:18, 14 December 2020 by 154.66.43.30 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English wash

Pronunciation

  • wɒ̄ʃí


Verb

Transitive

Make person dey wash wash anoder person with sweet words

  • Dat babe sabi washy persin if she won collect money.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
  • Jonson washy im oga sotey di man dash am money.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: Flatter, praise