washy

Revision as of 13:16, 17 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English wash

Pronunciation

  • wɔ̀ʃɪ́

Play Play

Verb

  • Make person dey tell person sweet sweey tings.
  • Dat babe sabi washy persin if she won collect money.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
  • Jonson washy im oga sotey di man dash am money.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: Flatter, praise