washy

Revision as of 13:39, 23 October 2020 by 197.210.52.158 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

wash wash

Etymology

From: English wash

Pronunciation

wɒ̄ʃí


Definition

Make person dey wash wash anoder person with sweet words.

Verb

  1. Make person dey praise anoder person.
    • Dat babe sabi wash wash persin if she won collect ego money.  — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
    • I never see person wey dey wash wash like person wey need help from anoder person.  — (NSC_Shulammite_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone elses help .)

Related forms

wash

Synonym

wash wash

Translation

English: Flatter, praise