washy

Revision as of 14:37, 23 October 2020 by 102.89.2.180 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative Form

wash wash

Etymology

From: English wash

Pronunciation

wɒ̄ʃí


Definition

Make person dey wash wash anoder person with sweet words.

Verb

Make person dey praise anoder person.

    • Dat babe too dey washy persin if she won collect ego money.  — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
    • Jonson washy im oga sotey di man dash am money.  — (NSC_Shulammite_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)

Related forms

wash

Synonym

wash wash

Translation

English: Flatter, praise