washy

Naija

Etymology

From: English wash

Pronunciation

wɒ̄ʃí


Definition

Make person dey wash wash anoder person with sweet words.

Verb

  • Dat babe sabi washy persin if she won collect ego money.  — (NSC_Shulammite_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
  • Jonson washy im oga sotey di man dash am money.  — (NSC_Shulammite_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)

Related forms

wash, washer man

Synonym

wash wash,whine

Translation

English: Flatter, praise