Difference between revisions of "water"
(→Verb) |
|||
Line 32: | Line 32: | ||
#Make person wet wetin dry | #Make person wet wetin dry | ||
#:* {{ux|dv|''water'''' the ground before you begin to sweep. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)}} | #:* {{ux|dv|''water'''' the ground before you begin to sweep. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Dey '''water''' first, before dem fit clear di ground to fit plant. |(NSC_2020. They water before clearing and planting.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 17:16, 14 October 2020
Naija
Etymology
From: English water
Pronunciation
- wɔ́ta
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 83
- Frequency rank in NSC treebank: 166
- Frequency in raw corpus: 1264
- Frequency rank in raw corpus: 295
Noun
- That thing wey dem dey use wash, drink or mix sometin
- We dey suffer for water. — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)
- No water, no light. — (NST_cleaned__7783, There is no water and light.)
- E just be like ororo, and water, oil, and water. — (IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)
- No, we no dey drink Sapele water for here. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__114, No o ! We don't drink local gin here.)
- Ajegunle na one of di big slums for Lagos - di two of dem get plenty things in common like poverty and bad water. — (bbc__13503, Ajegunle is one of the big slums in lagos. The two them have poverty and bad water in common)
Synonyms
Translations
- English: water
Verb
- Make person wet wetin dry
- 'water' the ground before you begin to sweep. — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)
- Dey water first, before dem fit clear di ground to fit plant. — (NSC_2020. They water before clearing and planting.)
Synonyms
Translations
- English: water'