Difference between revisions of "wayo"

Line 39: Line 39:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[magomago]], [[magomago]]
+
* [[magomago]], [[cunny]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''cunning'', ''crafty''
 
* English: ''cunning'', ''crafty''

Revision as of 15:55, 19 January 2021

Naija

Etymology

From: Hausa wayo

Pronunciation

  • wàjó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1375
  • Frequency in raw corpus: 183
  • Frequency rank in raw corpus: 1402


Noun

Sey person get magomago sense.

  • Wayo man like you go still dey talk?.  — (Egbokhare_2020, A tricky man like you still has the effrontery to talk?)
  • No dey play me wayo jor.  — (Stop trying to sly me.)
  • No let that phone play you wayo.  — (jw__27206, Do not be deceived by that phone.)
  • So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and wayo talk.’ But, the truth be sey dem get plan.​  — (jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)
  • Liberia Election: Commission say no wayo  — (bbc__63789, Liberia Election Commission frowns upon electoral malpractice.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: tricky, deceptive, cunning


Adjective

Sey person get magomago sense.

  • Na wayo man.  — ( Egbokhare_2020, The man is crafty.)

Synonyms

Translations

  • English: cunning, crafty