Difference between revisions of "wayo"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
:* {{ux|dv| No let that phone play you '''wayo'''. |(jw__27206, Do not be deceived by that phone.)}} | :* {{ux|dv| No let that phone play you '''wayo'''. |(jw__27206, Do not be deceived by that phone.)}} | ||
:* {{ux|dv| So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and '''wayo''' talk.’ But, the truth be sey dem get plan.|(jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)}} | :* {{ux|dv| So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and '''wayo''' talk.’ But, the truth be sey dem get plan.|(jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Liberia Election: Commission say no '''wayo''' |(bbc__63789, Liberia Election Commission frowns upon electoral malpractice.)}} | + | :* {{ux|dv| Liberia Election: Commission say no '''wayo'''.|(bbc__63789, Liberia Election Commission frowns upon electoral malpractice.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 25: | Line 25: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''tricky, deceptive, cunning'' | * English: ''tricky, deceptive, cunning'' | ||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 14:30, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: Hausa wayo
Pronunciation
- wàjó
Noun
- Sey person get magomago sense.
- Wayo man like you go still dey talk?. — (Egbokhare_2020, A tricky man like you still has the effrontery to talk?)
- No dey play me wayo jor. — (Stop trying to sly me.)
- No let that phone play you wayo. — (jw__27206, Do not be deceived by that phone.)
- So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and wayo talk.’ But, the truth be sey dem get plan. — (jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)
- Liberia Election: Commission say no wayo. — (bbc__63789, Liberia Election Commission frowns upon electoral malpractice.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: tricky, deceptive, cunning
Adjective
- Sey person get magomago sense.
- Na wayo man. — ( Egbokhare_2020, The man is crafty.)
Synonyms
Translations
- English: cunning, crafty