Difference between revisions of "wayo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Sey person get [[magomago]] sense. | * Sey person get [[magomago]] sense. | ||
− | |||
:* {{ux|dv| No dey play me '''wayo''' jor.|(Stop trying to sly me.)}} | :* {{ux|dv| No dey play me '''wayo''' jor.|(Stop trying to sly me.)}} | ||
:* {{ux|dv| No let that phone play you '''wayo'''. |(jw__27206, Do not be deceived by that phone.)}} | :* {{ux|dv| No let that phone play you '''wayo'''. |(jw__27206, Do not be deceived by that phone.)}} |
Revision as of 19:19, 5 August 2021
Naija
Etymology
From: Hausa wayo
Pronunciation
- wàjó
Noun
- Sey person get magomago sense.
- No dey play me wayo jor. — (Stop trying to sly me.)
- No let that phone play you wayo. — (jw__27206, Do not be deceived by that phone.)
- So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and wayo talk.’ But, the truth be sey dem get plan. — (jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)
- Liberia Election: Commission say no wayo. — (bbc__63789, Liberia Election Commission frowns upon electoral malpractice.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: tricky, deceptive, cunning
Adjective
- Sey person get magomago sense.
- Na wayo man. — ( Egbokhare_2020, The man is crafty.)
Synonyms
Translations
- English: cunning, crafty