Difference between revisions of "wayo"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Sey person get [[magomago]] sense.
+
* Wetin  person dey do wey be sey  magomago dey inside.
:* {{ux|dv| No dey play me '''wayo''' jor.|(Stop trying to sly me.)}}
+
:* {{ux|dv| No dey play me '''wayo''' jor.|(Stop trying to trick me.)}}
:* {{ux|dv| No let that phone play you '''wayo'''. |(jw__27206, Do not be deceived by that phone.)}}
+
:* {{ux|dv| No let that phone play you '''wayo'''.|(jw__27206, Do not be deceived by that phone.)}}
 
:* {{ux|dv| So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and '''wayo''' talk.’ But, the truth be sey dem get plan.​|(jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)}}
 
:* {{ux|dv| So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and '''wayo''' talk.’ But, the truth be sey dem get plan.​|(jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)}}
:* {{ux|dv| Liberia Election: Commission say no '''wayo'''.|(bbc__63789, Liberia Election Commission frowns upon electoral malpractice.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[magomago]], [[wuruwuru]]
 
* [[magomago]], [[wuruwuru]]

Revision as of 04:19, 26 December 2022

Naija

Etymology

From: Hausa wayo

Pronunciation

  • wàjó

Play Play


Noun

  • Wetin person dey do wey be sey magomago dey inside.
  • No dey play me wayo jor.  — (Stop trying to trick me.)
  • No let that phone play you wayo.  — (jw__27206, Do not be deceived by that phone.)
  • So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and wayo talk.’ But, the truth be sey dem get plan.​  — (jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: tricky, deceptive, cunning

Adjective

  • Sey person get magomago sense.
  • Na wayo man.  — ( Egbokhare_2020, The man is crafty.)
  • Wayo man like you go still dey talk?.  — (Egbokhare_2020, A tricky man like you still has the effrontery to talk?)

Synonyms

Translations

  • English: cunning, crafty