Difference between revisions of "wayo"

 
(26 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* mago-mago 0.64 92, magomago 0.59 87, mago 0.57 62, wuru-wuru 0.55 57, fraud 0.54 119, kurukere 0.45 14, check-check 0.45 6, equipment-dem 0.44 5, racial 0.44 7
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English wayo
+
From: Hausa ''wayo''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-wayo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-wayo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-wayo.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-wayo.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 4
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1375
 
* Frequency in raw corpus: 183
 
* Frequency rank in raw corpus: 1402
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
===Adjective===
 
wayo: lie -- Definition in Naija?
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|Na '''wayo''' man.|no translation}}
 
 
====Derived forms====
 
  
  
 +
===Noun===
 +
* Wetin  person dey do wey be sey  magomago dey inside.
 +
:* {{ux|dv| No dey play me '''wayo''' jor.|(Stop trying to trick me.)}}
 +
:* {{ux|dv| No let that phone play you '''wayo'''.|(jw__27206, Do not be deceived by that phone.)}}
 +
:* {{ux|dv| So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and '''wayo''' talk.’ But, the truth be sey dem get plan.​|(jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* mago-mago 0.64 92, magomago 0.59 87, mago 0.57 62, wuru-wuru 0.55 57, fraud 0.54 119, kurukere 0.45 14, check-check 0.45 6, equipment-dem 0.44 5, racial 0.44 7
+
* [[magomago]], [[wuruwuru]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* mago-mago 0.64 92, magomago 0.59 87, mago 0.57 62, wuru-wuru 0.55 57, fraud 0.54 119, kurukere 0.45 14, check-check 0.45 6, equipment-dem 0.44 5, racial 0.44 7
+
* [[mumu]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: lie
+
* English: ''tricky, deceptive, cunning''
 
 
 
 
 
 
===Noun===
 
wayo: lie, lie -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|'''Wayo''' man like you go still dey talk?.|no translation}}
 
#: {{ux|dv|No dey play me '''wayo''' jor.|no translation}}
 
# - (frequency:121)
 
#: {{ux|dv|Play you '''wayo'''? |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__108, Trick you ?)}}
 
#: {{ux|dv|No let that phone play you '''wayo'''. |(jw__27206, __no translation__)}}
 
# case (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Im nickname na ''black president'' and na Yoruba and Pidgin im dey use sing tori of '''wayo'''. |(bbc__58786, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|IG Idris cari case go High Court for Abuja, make dem stop senate and Senate President Bukola Saraki make dem no investigate am for '''wayo'''. |(bbc__57114, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Ibrahim Babangida wey be di Head of state then for Nigeria cancel di election on top say '''wayo''' and wuru wuru happen but plenty people believe say na Abiola win di election. |(bbc__57448, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Justice Banjoko rule say Nyame wey even be Christian pastor, tif pipo trust wen e be govnor of Taraba, wen e play '''wayo''' and wuruwuru wit goment moni wey reach 250 million Naira. |(bbc__61537, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|October: Senate dey investigate IGP on top '''wayo''' |(bbc__76064, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria former govnor don chop 28 years jail on top '''wayo''' |(bbc__73625, __no translation__)}}
 
# det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|For Israel, Ruth no do any '''wayo'''. |(jw__31472, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Hm my papa make me get dis '''wayo''', dis sense wey you see sey I get now. |(NST_cleaned__31648, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Things like long throat, fake religion and '''wayo''' no go dey. |(jw__29489, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So that people go think sey dem be better person, dem ‘dey use sweet mouth and '''wayo''' talk.’ But, the truth be sey dem get plan.​— Rom. |(jw__23269, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Liberia Election: Commission say no '''wayo''' |(bbc__63789, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Since dem clean di yamayama wey dey follow afta '''wayo''' upon '''wayo''' mata dey fly comot for FIFA, di organisation don press buttons wey don make future election free and fair. |(bbc__89759, __no translation__)}}
 
# conj:dicto (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Sey dem dey do jibiti, '''wayo''', fraud of two hundred, and twenty nine thousand dollars for di Ministry of Foreign Affairs. |(IBA_33_News-Comments_MG__14, He said they engage in fraud, tricks... fraud of two hundred and twenty nine thousand dollars in the Ministry of Foreign Affairs.)}}
 
#: {{ux|dv|Ontop di level ( e pele parile, parile ), ontop di programme for today, one magomago, jibiti, '''wayo''', 419, jaguda pali wey e name na Eze Udoh, dem say dem don catch am o by men of di Umuahia Central Police for Abia State on top sey di guy go withdraw di sum of one million forty nine thousand five hundred, and forty five naira from im victim account o. |(IBA_33_News-Comments_MG__100, On the level of [yor] e pele parile, parile [yor], on the program today, a dishonest, fraudulent, deceitful, scam expert and thief, whose name is Eze Udoh, it's been reported that he has been arrested by men of the Umuahia Central Police in Abia State because the guy withdrew the sum of one million, forty nine thousand, five hundred and forty five naira from his victim's account.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 +
===Adjective===
 +
* Make person dey do magomago.
 +
:* {{ux|dv| Na '''wayo''' man.|( Egbokhare_2020, The man is crafty.)}}
 +
:* {{ux|dv|'''Wayo''' man like you go still dey talk?.|(Egbokhare_2020, A cunning  man like still wants to talk?)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* mago-mago 0.64 92, magomago 0.59 87, mago 0.57 62, wuru-wuru 0.55 57, fraud 0.54 119, kurukere 0.45 14, check-check 0.45 6, equipment-dem 0.44 5, racial 0.44 7
+
* [[magomago]], [[cunny]]
 
 
====Antonyms====
 
* mago-mago 0.64 92, magomago 0.59 87, mago 0.57 62, wuru-wuru 0.55 57, fraud 0.54 119, kurukere 0.45 14, check-check 0.45 6, equipment-dem 0.44 5, racial 0.44 7
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: lie, lie
+
* English: ''cunning'', ''crafty''

Latest revision as of 04:20, 26 December 2022

Naija

Etymology

From: Hausa wayo

Pronunciation

  • wàjó

Play Play


Noun

  • Wetin person dey do wey be sey magomago dey inside.
  • No dey play me wayo jor.  — (Stop trying to trick me.)
  • No let that phone play you wayo.  — (jw__27206, Do not be deceived by that phone.)
  • So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and wayo talk.’ But, the truth be sey dem get plan.​  — (jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: tricky, deceptive, cunning

Adjective

  • Make person dey do magomago.
  • Na wayo man.  — ( Egbokhare_2020, The man is crafty.)
  • Wayo man like you go still dey talk?.  — (Egbokhare_2020, A cunning man like still wants to talk?)

Synonyms

Translations

  • English: cunning, crafty