Difference between revisions of "wayo"
(→Naija) |
|||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Wetin person dey do wey be sey magomago dey inside. |
− | + | :* {{ux|dv| No dey play me '''wayo''' jor.|(Stop trying to trick me.)}} | |
− | :* {{ux|dv| No dey play me '''wayo''' jor.|(Stop trying to | + | :* {{ux|dv| No let that phone play you '''wayo'''.|(jw__27206, Do not be deceived by that phone.)}} |
− | :* {{ux|dv| No let that phone play you '''wayo'''. |(jw__27206, Do not be deceived by that phone.)}} | ||
:* {{ux|dv| So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and '''wayo''' talk.’ But, the truth be sey dem get plan.|(jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)}} | :* {{ux|dv| So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and '''wayo''' talk.’ But, the truth be sey dem get plan.|(jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)}} | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[magomago]], [[wuruwuru]] | * [[magomago]], [[wuruwuru]] | ||
Line 25: | Line 22: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''tricky, deceptive, cunning'' | * English: ''tricky, deceptive, cunning'' | ||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * Make person dey do magomago. |
:* {{ux|dv| Na '''wayo''' man.|( Egbokhare_2020, The man is crafty.)}} | :* {{ux|dv| Na '''wayo''' man.|( Egbokhare_2020, The man is crafty.)}} | ||
− | + | :* {{ux|dv|'''Wayo''' man like you go still dey talk?.|(Egbokhare_2020, A cunning man like still wants to talk?)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[magomago]], [[cunny]] | * [[magomago]], [[cunny]] |
Latest revision as of 04:20, 26 December 2022
Naija
Etymology
From: Hausa wayo
Pronunciation
- wàjó
Noun
- Wetin person dey do wey be sey magomago dey inside.
- No dey play me wayo jor. — (Stop trying to trick me.)
- No let that phone play you wayo. — (jw__27206, Do not be deceived by that phone.)
- So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and wayo talk.’ But, the truth be sey dem get plan. — (jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: tricky, deceptive, cunning
Adjective
- Make person dey do magomago.
- Na wayo man. — ( Egbokhare_2020, The man is crafty.)
- Wayo man like you go still dey talk?. — (Egbokhare_2020, A cunning man like still wants to talk?)
Synonyms
Translations
- English: cunning, crafty