Difference between revisions of "weewe"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''wee'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wîwî | * wîwî | ||
<sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
+ | Wetin man dey take piss | ||
+ | * {{ux|dv| Di pikin dey run naked up and down with im '''weewe''' for inside compound.| NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.}} | ||
+ | * {{ux|dv| I hear for news say one woman cut her husband '''weewe''', because say she catch am dey cheat.|NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.}} | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[blokus]] | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''Penis'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | Make person dey comot water for body. | |
+ | * {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.|NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.}} | ||
* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.}} | * {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.}} | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[piss]] | * [[piss]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: urinate | + | * English: ''urinate'' |
Revision as of 15:01, 30 March 2021
Naija
Etymology
From English: wee
Pronunciation
- wîwî
Noun
Wetin man dey take piss
- Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound. — NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.
- I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat. — NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.
Synonyms
Translations
- English: Penis
Verb
Make person dey comot water for body.
- He dey weewe for night. — NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.
- After e don high, na bush e don dey weewe. — NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.
Synonyms
Translations
- English: urinate