Difference between revisions of "weewe"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin man dey take piss. | |
− | + | :* {{ux|dv| Di pikin dey run naked up and down with im '''weewe''' for inside compound.|(NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.}} | |
− | + | :* {{ux|dv| I hear for news say one woman cut her husband '''weewe''', because say she catch am dey cheat.|(NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.}} | |
− | + | * Na someting wey dem dey smoke to get [[high]]. | |
− | + | :* {{ux|dv| He dey take '''weewe''' for night.|(NSC_Olukayode S.M_2021, He somkes marijuana at night.}}) | |
− | + | :* {{ux|dv| '''Weewe''' don scatter dat boy head.|(NSC_Olukayode S.M__2021, The boy's mental health, has been messed up with the use of Marijuana.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[brokos]], [[igbo]] | * [[brokos]], [[igbo]] | ||
Line 24: | Line 24: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person dey comot water for body. | + | * Make person dey comot water for body. |
− | * {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.|(NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.}}) | + | :* {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.|(NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.}}) |
− | * {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|(NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.}}) | + | :* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|(NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.}}) |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[piss]] | * [[piss]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''urinate'' | * English: ''urinate'' |
Revision as of 13:09, 19 July 2021
Naija
Etymology
From English: wee
Pronunciation
- wîwî
Noun
- Wetin man dey take piss.
- Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound. — (NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.
- I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat. — (NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.
- Na someting wey dem dey smoke to get high.
- He dey take weewe for night. — (NSC_Olukayode S.M_2021, He somkes marijuana at night.)
- Weewe don scatter dat boy head. — (NSC_Olukayode S.M__2021, The boy's mental health, has been messed up with the use of Marijuana.)
Synonyms
Translations
- English: penis, marijuana
Verb
- Make person dey comot water for body.
- He dey weewe for night. — (NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.)
- After e don high, na bush e don dey weewe. — (NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.)
Synonyms
Translations
- English: urinate