Difference between revisions of "weewe"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make person dey comot water | + | * Make person dey comot wetin be like water from im [[brokos]] or [[toto]]. |
:* {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.|(NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.}}) | :* {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.|(NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.}}) | ||
:* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|(NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.}}) | :* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|(NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.}}) |
Revision as of 11:36, 26 July 2021
Naija
Etymology
From English: wee
Pronunciation
- wîwî
Noun
- Wetin man dey take piss.
- Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound. — (NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.)
- I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat. — (NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.)
- Na someting wey dem dey smoke to get high.
- He dey take weewe for night. — (NSC_Olukayode S.M_2021, He somkes marijuana at night.)
- Weewe don scatter dat boy head. — (NSC_Olukayode S.M__2021, The boy's mental health, has been messed up with the use of Marijuana.)
Synonyms
Translations
- English: penis, marijuana
Verb
- He dey weewe for night. — (NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.)
- After e don high, na bush e don dey weewe. — (NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.)
Synonyms
Translations
- English: urinate