Difference between revisions of "weewe"

Line 20: Line 20:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person dey comot water for body.
+
* Make person dey comot wetin be like water from im [[brokos]] or [[toto]].
 
:* {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.|(NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.}})
 
:* {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.|(NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.}})
 
:* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|(NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.}})
 
:* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|(NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.}})

Revision as of 11:36, 26 July 2021

Naija

Etymology

From English: wee

Pronunciation

  • wîwî

Play Play

Noun

  • Wetin man dey take piss.
  • Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.)
  • I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.)
  • Na someting wey dem dey smoke to get high.
  • He dey take weewe for night.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, He somkes marijuana at night.)
  • Weewe don scatter dat boy head.  — (NSC_Olukayode S.M__2021, The boy's mental health, has been messed up with the use of Marijuana.)

Synonyms

Translations

  • English: penis, marijuana

Verb

  • Make person dey comot wetin be like water from im brokos or toto.
  • He dey weewe for night.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.)
  • After e don high, na bush e don dey weewe.  — (NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.)

Synonyms

Translations

  • English: urinate