Difference between revisions of "weewe"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
* From English ''wee''
+
From English: ''wee''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* wîwî
 
* wîwî
 
<sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
 
===Definition===
 
* Sey person dey remove water from toto or prick
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 +
Wetin man dey take piss
 +
* {{ux|dv| Di pikin dey run naked up and down with im '''weewe''' for inside compound.| NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.}}
 +
* {{ux|dv| I hear for news say one woman cut her husband '''weewe''', because say she catch am dey cheat.|NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.}}
 +
====Synonyms====
 +
* [[blokus]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''Penis''
  
* {{ux|dv| Na '''weewe''' e dey piss.|NSC_Ajede_2020, He is urinating.}}
 
  
====Synonyms====
 
* [[piss]]
 
 
====Translations====
 
* English: urine
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Water wey person dey comot for toto or prick.
+
Make person dey comot water for body.
 +
* {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.|NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.}}
 
* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.}}
 
* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[piss]]
 
* [[piss]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: urinate
+
* English: ''urinate''

Revision as of 15:01, 30 March 2021

Naija

Etymology

From English: wee

Pronunciation

  • wîwî

Play Play

Noun

Wetin man dey take piss

  • Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound.  —  NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.
  • I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat.  — NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.

Synonyms

Translations

  • English: Penis


Verb

Make person dey comot water for body.

  • He dey weewe for night.  — NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.
  • After e don high, na bush e don dey weewe.  — NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.

Synonyms

Translations

  • English: urinate