weewe

Naija

Etymology

  • From English wee

Pronunciation

  • wîwî

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf

Definition

  • Sey person dey remove water from toto or prick

Noun

  • Na weewe e dey piss.  — NSC_Ajede_2020, He is urinating.

Synonyms

Translations

  • English: urine

Verb

Water wey person dey comot for toto or prick.

  • After e don high, na bush e don dey weewe.  — NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.

Synonyms

Translations

  • English: urinate