weewe
Naija
Etymology
From English: wee
Pronunciation
- wîwî
Noun
Wetin man dey take piss
- Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound. — NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.
- I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat. — NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.
Synonyms
Translations
- English: Penis
Verb
Make person dey comot water for body.
- He dey weewe for night. — NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.
- After e don high, na bush e don dey weewe. — NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.
Synonyms
Translations
- English: urinate