Difference between revisions of "well"

Line 37: Line 37:
 
:* {{ux|dv| E try very '''well'''. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)}}
 
:* {{ux|dv| E try very '''well'''. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)}}
 
====Related form====
 
====Related form====
*  [[well well]], [[weldone]], [[wella]]
+
*  [[well well]], [[wella]]
 +
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[okay]], [[well well]]  
 
* [[okay]], [[well well]]  

Revision as of 13:18, 26 July 2021

Naija

Etymology

From: English well

Pronunciation

  • wɛ̃l

Play


Noun

  • Hole wey dem dig for ground to get water.
  • Dem suppose dig di well make e deep if dem want water wey clean well well.  — (NSC_Legbeti_2021, They ought to dig deep if they want clean water from the well.)
  • So Rebekah come run go the well go fetch water many many times.  — (jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)

Translation

  • English: water well


Adjective

  • Sey person body dey alright, noting do am.
  • Your faith don make you well.  — (jw__21088. Your faith has made you whole again.)
  • You no well.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not fine.)
  • Dey con call us for village say our moder no well.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)
  • Sey someting pass beta place for person body or mind.
  • De pounded yam and vegetable soup go down well .  — (NSC_Legbeti_2021, The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)
  • When I hear say she born, di news sweet me for body well.  — (NSC_Legbeti_2021, The news of her safe delivery was uplifting.)

Translation

  • English: healthy, fine

Adverb

  • When person or someting dey do normal or make sense.
  • Tell James make he do well o.  — (NSC_Legbeti_2021. Tell James to be of good behavior.)
  • Guy, I don't know if tings go work out dat well.  — (NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)
  • You say tings no go well again after dem sack you?  — (NSC_Legbeti_2021. You said things turned upside down for you after the sack?)
  • Someting or person wey dey okay.
  • Dey teach french well?  — (JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well?)
  • E try very well.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)

Related form

Synonyms

Translations

  • English: well, approvingly