Difference between revisions of "well"

 
(13 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
  
===Etymology===
+
===Etymology1===
 
From: English ''well''
 
From: English ''well''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wɛl
+
* wɛ̂
<sm2>Pcm-ng-well.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-well.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-well.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-well.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Noun===
* Frequency in NSC treebank: 318
+
* Hole wey dem dig for ground wey dem from dey get water.
* Frequency rank in NSC treebank: 58
+
:* {{ux|dv| Dem suppose dig di '''well''' make e deep if dem want water wey clean [[well well]]. |(They ought to dig deep if they want clean water from the well.)}}
* Frequency in raw corpus: 6195
+
:* {{ux|dv| So Rebekah come run go the '''well''' go fetch water many many times. |(jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 69
+
====Translation====
 +
* English: ''water well''
 +
 
 +
===Etymology2===
 +
From: English ''well''
 +
 
 +
===Pronunciation===
 +
* wɛ̂
 +
<sm2>pcm-ng-well.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>pcm-ng-well.m.ogg</sm2>
  
===Noun===
 
# Na deep hole wey dem dig for ground for water.
 
#:* {{ux|dv|Dem suppose dig de '''well''' make e deep if dem want water wey clean [[well well]]. |(NSC_Legbeti_2021. They ought to dig deep if they want clean water from the well.)}}
 
#:* {{ux|dv|De '''well''' don tey, na part of our history sef. |(NSC_Legbeti_2021. The well has been there for a long time. Infact, it is part of our history.)}}
 
 
===Adjective===
 
===Adjective===
# Na say person body dey alright  
+
# Sey person body dey alright, noting do am. Sey e no dey sick or e no dey crase.  
#: {{ux|dv|De medicine good. E go make your husband '''well''' again. |(jw__26733, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Your faith don make you '''well'''.|(jw__21088. Your faith has made you whole again.)}}
#: {{ux|dv|Your faith don make you '''well'''.”— Luke 17:17-19 . |(jw__21088, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| You no '''well'''. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not fine.)}}
#: {{ux|dv|You no '''well'''. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not okay.)}}
+
#:* {{ux|dv| De con call us for village say our moder no '''well'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)}}
#: {{ux|dv|De con call us for village say our moder no '''well'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying that our mother was sick.)}}
+
# Sey someting pass beta place for person body or mind.
Na when someting pass better place for person body or mind.
+
#:* {{ux|dv| Di pounded yam and vegetable soup go down  '''well'''.|(The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)}}
#:* {{ux|dv|De pounded yam and vegetable soup go down  '''well''' . |(NSC_Legbeti_2021. The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)}}
+
#:* {{ux|dv| When I hear sey she born, di news sweet me for body '''well'''. |(The news of her safe delivery was uplifting.)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''healthy, fine''
 +
 
 
===Adverb===
 
===Adverb===
#  
+
# When person or someting dey do normal or make sense.
#:* {{ux|dv|Tell James make he do '''well''' o. |(NSC_Legbeti_2021. Tell James to be of good behaviour.)}}
+
#:* {{ux|dv| Tell James make he do '''well''' o. |(Tell James to be of good behavior.)}}
# advmod (frequency:147)
+
#:* {{ux|dv|Guy, I don't know if tings go work out dat '''well'''. |(NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)}}
#: {{ux|dv|E try very '''well'''. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)}}
+
#:* {{ux|dv|You say tings no go '''well''' again after dem sack you? |(You said things turned upside down for you after the sack?)}}
#: {{ux|dv|You say you no '''well'''! |(ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__111, You said you're not well !)}}
+
# Someting or person wey dey okay.
# dep (frequency:77)
+
#:* {{ux|dv| Dey teach french '''well'''? |(JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well?)}}
#: {{ux|dv|Sey because of sey I know wetin I dey do '''well''', '''well'''. |(NST_cleaned__6642, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| E try very '''well'''. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)}}
#: {{ux|dv|'''Well''' as dis rain fall now, all of dem dey inside rain. |(PRT_10_Market_DG__45, Well, as this rain falls now, all of them are in the rain.)}}
+
====Related form====
# advcl (frequency:14)
+
*  [[well well]], [[wella]]
#: {{ux|dv|De teach french '''well'''? |(JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well ?)}}
 
#: {{ux|dv|Inside am e sorry '''well''' '''well'''. |(katakata__502, __no translation__)}}
 
# case (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|You self go see sey you need time to '''well'''. |(jw__47829, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E even preach for people wey e meet near river and people wey dey fetch water for '''well'''. |(jw__39198, __no translation__)}}
 
# det (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Guy, so I don't know if tings e go work out dat '''well'''. |(NST_cleaned__3450, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So Rebekah come run go the '''well''' go fetch water many many times. |(jw__9292, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Make you sabi us '''well''' '''well''' and wetin we believe. |(jw__38981, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Reuters Unai Emery say im team play '''well''' or second half |(bbc__85504, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Money matter '''well'''. |(NST_cleaned__14315, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sportsman Luck epp Kompany '''well''' '''well''' |(bbc__92134, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Guy, so I don't know if tings e go work out dat '''well'''. |(JOS_39_Driver-Lady_M__23, Guy, so, I don't know if things it will work out very well.)}}
 
#: {{ux|dv|This one make dem know me as person wey sabi wayo '''well''' '''well'''. |(jw__28027, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|E end for right she dey life and she '''well'''. |(katakata__183, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How we go fit use am, and how we use am '''well''', na im be di problem. |(JOS_18_Xtian-Preach_M__22, How we will use it. And how we use it well is the problem.)}}
 
# case-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E no tey, na im Rebekah come fetch water for the '''well'''. |(jw__9289, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And ehm in di '''well''', e dey gargarntuan in fact oyibo na, oyibo na akpotu m, o na akpo m si m bia. |(NST_cleaned__19046, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Even if you s~, go listen to advise from outsider, you go still know di one wey go fit you '''well''', |(LAG_15_Prayer_M__17, Even if you s... will listen to advise from outsider, you will still know the one that fits you well.)}}
 
#: {{ux|dv|So, Jesus come tell the leper wey don '''well''' sey: “Make sure sey you no tell anybody, but go, make the priest see you, and make you give the gift wey Moses command.”— Matthew 8:4 . |(jw__31328, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ps 90:10, 12 —How we go fit ‘count our days '''well''', so that we fit get sense’? |(jw__30501, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Shine your eyes '''well''' becos fake lipstick packaging dey-dey very different and dia colour dey different too. |(bbc__89421, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[well well]], [[weldone]], [[wella]]  
+
* [[okay]], [[well well]]  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:
+
* English: ''well, ''approvingly''

Latest revision as of 22:23, 9 March 2024

Naija

Etymology1

From: English well

Pronunciation

  • wɛ̂

Play


Noun

  • Hole wey dem dig for ground wey dem from dey get water.
  • Dem suppose dig di well make e deep if dem want water wey clean well well.  — (They ought to dig deep if they want clean water from the well.)
  • So Rebekah come run go the well go fetch water many many times.  — (jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)

Translation

  • English: water well

Etymology2

From: English well

Pronunciation

  • wɛ̂

Play


Adjective

  1. Sey person body dey alright, noting do am. Sey e no dey sick or e no dey crase.
    • Your faith don make you well.  — (jw__21088. Your faith has made you whole again.)
    • You no well.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not fine.)
    • De con call us for village say our moder no well.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)
  2. Sey someting pass beta place for person body or mind.
    • Di pounded yam and vegetable soup go down well.  — (The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)
    • When I hear sey she born, di news sweet me for body well.  — (The news of her safe delivery was uplifting.)

Translation

  • English: healthy, fine

Adverb

  1. When person or someting dey do normal or make sense.
    • Tell James make he do well o.  — (Tell James to be of good behavior.)
    • Guy, I don't know if tings go work out dat well.  — (NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)
    • You say tings no go well again after dem sack you?  — (You said things turned upside down for you after the sack?)
  2. Someting or person wey dey okay.
    • Dey teach french well?  — (JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well?)
    • E try very well.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)

Related form

Synonyms

Translations

  • English: well, approvingly