Difference between revisions of "well"

 
(10 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
  
===Etymology===
+
===Etymology1===
 
From: English ''well''
 
From: English ''well''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wɛ̃l
+
* wɛ̂
<sm2>Pcm-ng-well.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-well.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-well.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-well.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Noun===
* Frequency in NSC treebank: 318
+
* Hole wey dem dig for ground wey dem from dey get water.
* Frequency rank in NSC treebank: 58
+
:* {{ux|dv| Dem suppose dig di '''well''' make e deep if dem want water wey clean [[well well]]. |(They ought to dig deep if they want clean water from the well.)}}
* Frequency in raw corpus: 6195
+
:* {{ux|dv| So Rebekah come run go the '''well''' go fetch water many many times. |(jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 69
+
====Translation====
 +
* English: ''water well''
 +
 
 +
===Etymology2===
 +
From: English ''well''
 +
 
 +
===Pronunciation===
 +
* wɛ̂
 +
<sm2>pcm-ng-well.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>pcm-ng-well.m.ogg</sm2>
  
===Noun===
 
#Na deep hole wey dem dig for ground to get water.
 
:* {{ux|dv|Dem suppose dig de '''well''' make e deep if dem want water wey clean [[well well]]. |(NSC_Legbeti_2021. They ought to dig deep if they want clean water from the well.)}}
 
:* {{ux|dv|So Rebekah come run go the '''well''' go fetch water many many times. |(jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)}}
 
:* {{ux|dv|De '''well''' don tey, na part of our history sef. |(NSC_Legbeti_2021. The well has been there for a long time. Infact, it is part of our history.)}}
 
 
===Adjective===
 
===Adjective===
#Na say person body dey alright  
+
# Sey person body dey alright, noting do am. Sey e no dey sick or e no dey crase.  
:* {{ux|dv|De medicine good. E go make your husband '''well''' again. |(NSC_Legbeti_2021. The medicine is good and should cure your husband.)}}
+
#:* {{ux|dv| Your faith don make you '''well'''.|(jw__21088. Your faith has made you whole again.)}}
:* {{ux|dv|Your faith don make you '''well'''.”— Luke 17:17-19 . |(jw__21088. Your faith has made you whole again.)}}
+
#:* {{ux|dv| You no '''well'''. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not fine.)}}
:* {{ux|dv|You no '''well'''. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not okay.)}}
+
#:* {{ux|dv| De con call us for village say our moder no '''well'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)}}
:* {{ux|dv|De con call us for village say our moder no '''well'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)}}
+
# Sey someting pass beta place for person body or mind.
#Na when someting pass beta place for person body or mind.
+
#:* {{ux|dv| Di pounded yam and vegetable soup go down  '''well'''.|(The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)}}
:* {{ux|dv|De pounded yam and vegetable soup go down  '''well''' . |(NSC_Legbeti_2021. The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)}}
+
#:* {{ux|dv| When I hear sey she born, di news sweet me for body '''well'''. |(The news of her safe delivery was uplifting.)}}
:* {{ux|dv|When I hear say she born, de news sweet me for body '''well'''. |(NSC_Legbeti_2021. The news of her safe delivery was uplifting.)}}
+
====Translation====
 +
* English: ''healthy, fine''
 +
 
 
===Adverb===
 
===Adverb===
#Na make person or someting dey okay or remain small.  
+
# When person or someting dey do normal or make sense.  
:* {{ux|dv|Tel James make he do '''well''' o. |(NSC_Legbeti_2021. Tell James to be of good behavior.)}}
+
#:* {{ux|dv| Tell James make he do '''well''' o. |(Tell James to be of good behavior.)}}
:* {{ux|dv|E try very '''well'''. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)}}
+
#:* {{ux|dv|Guy, I don't know if tings go work out dat '''well'''. |(NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)}}
:* {{ux|dv|You say tings no go '''well''' again after dem sack you? |(NSC_Legbeti_2021. You said things turned upside down for you after the sack?)}}
+
#:* {{ux|dv|You say tings no go '''well''' again after dem sack you? |(You said things turned upside down for you after the sack?)}}
#Na when de way someting be dey okay.
+
# Someting or person wey dey okay.
:* {{ux|dv|De teach french '''well'''? |(JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well ?)}}
+
#:* {{ux|dv| Dey teach french '''well'''? |(JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well?)}}
:* {{ux|dv|Guy, I don't know if tings go work out dat '''well'''. |(NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)}}
+
#:* {{ux|dv| E try very '''well'''. |(LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)}}
:* {{ux|dv|Shine your eyes '''well''' becos fake lipstick packaging dey-dey very different and dia colour dey different too. |(bbc__89421. Be smart because there are fake lipsticks of diffeent colour everywhere.)}}
+
====Related form====
 +
* [[well well]], [[wella]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[well well]], [[weldone]], [[wella]]  
+
* [[okay]], [[well well]]  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''well for water'', ''satisfactory'', ''good behaviour''
+
* English: ''well, ''approvingly''

Latest revision as of 22:23, 9 March 2024

Naija

Etymology1

From: English well

Pronunciation

  • wɛ̂

Play


Noun

  • Hole wey dem dig for ground wey dem from dey get water.
  • Dem suppose dig di well make e deep if dem want water wey clean well well.  — (They ought to dig deep if they want clean water from the well.)
  • So Rebekah come run go the well go fetch water many many times.  — (jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)

Translation

  • English: water well

Etymology2

From: English well

Pronunciation

  • wɛ̂

Play


Adjective

  1. Sey person body dey alright, noting do am. Sey e no dey sick or e no dey crase.
    • Your faith don make you well.  — (jw__21088. Your faith has made you whole again.)
    • You no well.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not fine.)
    • De con call us for village say our moder no well.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)
  2. Sey someting pass beta place for person body or mind.
    • Di pounded yam and vegetable soup go down well.  — (The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)
    • When I hear sey she born, di news sweet me for body well.  — (The news of her safe delivery was uplifting.)

Translation

  • English: healthy, fine

Adverb

  1. When person or someting dey do normal or make sense.
    • Tell James make he do well o.  — (Tell James to be of good behavior.)
    • Guy, I don't know if tings go work out dat well.  — (NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)
    • You say tings no go well again after dem sack you?  — (You said things turned upside down for you after the sack?)
  2. Someting or person wey dey okay.
    • Dey teach french well?  — (JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well?)
    • E try very well.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)

Related form

Synonyms

Translations

  • English: well, approvingly