Difference between revisions of "woman"
(→Naija) |
|||
Line 2: | Line 2: | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
* [[wuman]] | * [[wuman]] | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''woman'' | From: English ''woman'' | ||
Line 12: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Girl pikin wey don grow mature well well. | |
− | + | :* {{ux|dv| Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|The man or the '''woman''' fit no get am for mind sey that kind thing go happen. |(jw__45062, Its possible the man or woman suspected nothing.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914, Male or female, it hardly matters)}} | |
− | + | * Anoder way man dey call im wife. | |
− | + | :* {{ux|dv|[[Wahala]] no dey, Julie na my '''woman''', give am de money. |(NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)}} | |
− | + | * Name wey man dey call girlfriend wey dey do as wife, but wey him never pay di [[bride price]]. | |
− | + | :* {{ux|dv|I no wan continue to just be your '''woman''', go pay my bride price make I be your full wife. |(NSC_Legbeti_2021, I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[wife]] | * [[wife]] | ||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[man]] | * [[man]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''woman, fiancée, mistress'' |
Revision as of 17:58, 23 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English woman
Pronunciation
- wúmàn
Noun
- Girl pikin wey don grow mature well well.
- Comot your eye for woman. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)
- Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. — (bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
- The man or the woman fit no get am for mind sey that kind thing go happen. — (jw__45062, Its possible the man or woman suspected nothing.)
- man woman na di same o — (deuber__914, Male or female, it hardly matters)
- Anoder way man dey call im wife.
- Wahala no dey, Julie na my woman, give am de money. — (NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)
- Name wey man dey call girlfriend wey dey do as wife, but wey him never pay di bride price.
- I no wan continue to just be your woman, go pay my bride price make I be your full wife. — (NSC_Legbeti_2021, I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: woman, fiancée, mistress