Difference between revisions of "woman"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # When girl pikin don grow pass girl tings. |
#:* {{ux|dv|Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}} | #:* {{ux|dv|Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948. Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}} | #:* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948. Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}} | ||
#:* {{ux|dv|The man or the '''woman''' fit no get am for mind sey that kind thing go happen. |(jw__45062. Its possible the man or woman suspected nothing.)}} | #:* {{ux|dv|The man or the '''woman''' fit no get am for mind sey that kind thing go happen. |(jw__45062. Its possible the man or woman suspected nothing.)}} | ||
#:* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914. Male or female, it hardly matters)}} | #:* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914. Male or female, it hardly matters)}} | ||
− | # | + | # Anoder way man dey cal im wife. |
− | #:* {{ux|dv|Julie na my woman, give am de money. |(NSC_Legbeti_2021. Julie is my woman, | + | #:* {{ux|dv|[[Wahala]] no dey, Julie na my woman, give am de money. |(NSC_Legbeti_2021. Julie is my woman, its OK to give her the money.)}} |
− | #:* {{ux|dv|I no wan continue to just be your woman, go pay my dowry make | + | # Na name man dey cal girlfriend wey dey do as wife give but him never pay her dowry. |
+ | #:* {{ux|dv|I no wan continue to just be your woman, go pay my dowry make I be your full wife. |(NSC_Legbeti_2021. I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 12:08, 12 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English woman
Pronunciation
- wúmàn
Noun
- When girl pikin don grow pass girl tings.
- Comot your eye for woman. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)
- Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. — (bbc__55948. Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
- The man or the woman fit no get am for mind sey that kind thing go happen. — (jw__45062. Its possible the man or woman suspected nothing.)
- man woman na di same o — (deuber__914. Male or female, it hardly matters)
- Anoder way man dey cal im wife.
- Wahala no dey, Julie na my woman, give am de money. — (NSC_Legbeti_2021. Julie is my woman, its OK to give her the money.)
- Na name man dey cal girlfriend wey dey do as wife give but him never pay her dowry.
- I no wan continue to just be your woman, go pay my dowry make I be your full wife. — (NSC_Legbeti_2021. I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: female person