woman

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English woman

Pronunciation

  • wúmàn


Noun

  • Girl pikin wey don grow mature well well.
  • Comot your eye for woman.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)
  • Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab.  — (bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
  • The man or the woman fit no get am for mind sey that kind thing go happen.  — (jw__45062, Its possible the man or woman suspected nothing.)
  • man woman na di same o  — (deuber__914, Male or female, it hardly matters)
  • Anoder way man dey call im wife.
  • Wahala no dey, Julie na my woman, give am de money.  — (NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)
  • Name wey man dey call girlfriend wey dey do as wife, but wey him never pay di bride price.
  • I no wan continue to just be your woman, go pay my bride price make I be your full wife.  — (NSC_Legbeti_2021, I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: woman, fiancée, mistress