Difference between revisions of "wunjure"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Usage) |
|||
(31 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
− | [[wunjor]] | + | * [[wunjor]], [[wounjure]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English ''wound'' and ''injure'' | + | From: The clipping and blending of the English words ''wound'' and ''injure'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | wúndʒɔ̀ | + | * wúndʒɔ̀ |
<sm2>Pcm-ng-wunjure.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wunjure.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-wunjure.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wunjure.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | + | ====Transitive==== | |
− | + | # Make person take [[open eye]] [[injure]] person. | |
− | === | + | #:* {{ux|dv| No let me '''wounjure''' you o.|(Do not let me inflict a severe injury on you.)}} |
− | Make person take open eye | + | #:* {{ux|dv| Di youth from dat community wey dey vex really '''wounjure''' di oder people over land mata.|(The youths from the aggrieved community succeeded in inflicting serious injuries on the other community over land crisis.)}} |
− | + | #:*{{ux|dv| Di goalkeeper '''wunjure''' di referee for di match.|(The goalkeeper deliberately injured the referee during the match.)}} | |
− | + | # Make person take all e power [[nack]] somebody. | |
− | # | + | #:*{{ux|dv| Di babe don warn am sey e go '''wunjure''' am for bed dis night.|(The lady threatened to have rough sex with him tonight.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|You go '''wunjure''' o, guy if you do anyhow.|( You are going to get yourself injured if you misbehave.)}} |
− | # | + | # Make person wound bad bad. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv| You go '''wunjure''' o, guy if you do anyhow.|(You are going to get yourself injured if you misbehave.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
− | + | * [[wound]], [[injure]] | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | + | * [[wound]], [[injure]] | |
− | ==== | + | ====Translations==== |
− | + | English: ''to cause serious injury'', ''to be in dire situation'' | |
− | |||
− | English: to |
Latest revision as of 20:44, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: The clipping and blending of the English words wound and injure
Pronunciation
- wúndʒɔ̀
Verb
Transitive
- Make person take open eye injure person.
- No let me wounjure you o. — (Do not let me inflict a severe injury on you.)
- Di youth from dat community wey dey vex really wounjure di oder people over land mata. — (The youths from the aggrieved community succeeded in inflicting serious injuries on the other community over land crisis.)
- Di goalkeeper wunjure di referee for di match. — (The goalkeeper deliberately injured the referee during the match.)
- Make person take all e power nack somebody.
- Di babe don warn am sey e go wunjure am for bed dis night. — (The lady threatened to have rough sex with him tonight.)
- You go wunjure o, guy if you do anyhow. — ( You are going to get yourself injured if you misbehave.)
- Make person wound bad bad.
- You go wunjure o, guy if you do anyhow. — (You are going to get yourself injured if you misbehave.)
Related forms
Synonym
Translations
English: to cause serious injury, to be in dire situation