Difference between revisions of "wunjure"
(→Naija) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
− | + | # Make person take [[open eye]] [[injure]] person. | |
− | :* {{ux|dv| No let me '''wounjure''' you o.|(Egbokhare_2020. Do not let me inflict a severe injury on you.)}} | + | #:* {{ux|dv| No let me '''wounjure''' you o.|(Egbokhare_2020. Do not let me inflict a severe injury on you.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Di youth from dat community wey dey vex really '''wounjure''' di oder people over land mata.|(Egbokhare_2020. The youths from the aggrieved community succeded in inflicting serious injuries on the other community over land crisis.)}} |
− | :*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv| Di goalkeeper '''wunjure''' di referee for di match.|(The goalkeeper deliberately injured the referee during the match.)}} |
− | + | # Make person take all e power [[nack]] somebody. | |
− | :*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv| Di babe don warn am sey e go '''wunjure''' am for bed dis night.|(The lady threatened to have rough sex with him tonight.)}} |
− | + | #:*{{ux|dv|You go '''wunjure''' o, guy if you do anyhow.|(NSC_2020, You are going to get yourself injured if you misbehave.)}} | |
− | + | # Make person wound bad bad. | |
− | + | #:*{{ux|dv| You go '''wunjure''' o, guy if you do anyhow.|(You are going to get yourself injured if you misbehave.)}} | |
− | :*{{ux|dv|You | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 06:13, 26 December 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: The clipping and blending of the English words wound and injure
Pronunciation
- wúndʒɔ̀
Verb
Transitive
- Make person take open eye injure person.
- No let me wounjure you o. — (Egbokhare_2020. Do not let me inflict a severe injury on you.)
- Di youth from dat community wey dey vex really wounjure di oder people over land mata. — (Egbokhare_2020. The youths from the aggrieved community succeded in inflicting serious injuries on the other community over land crisis.)
- Di goalkeeper wunjure di referee for di match. — (The goalkeeper deliberately injured the referee during the match.)
- Make person take all e power nack somebody.
- Di babe don warn am sey e go wunjure am for bed dis night. — (The lady threatened to have rough sex with him tonight.)
- You go wunjure o, guy if you do anyhow. — (NSC_2020, You are going to get yourself injured if you misbehave.)
- Make person wound bad bad.
- You go wunjure o, guy if you do anyhow. — (You are going to get yourself injured if you misbehave.)
Related forms
Synonym
Translations
English: to cause serious injury, to be in dire situation