wunjure

Revision as of 06:13, 26 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: The clipping and blending of the English words wound and injure

Pronunciation

  • wúndʒɔ̀

Play Play

Verb

Transitive

  1. Make person take open eye injure person.
    • No let me wounjure you o.  — (Egbokhare_2020. Do not let me inflict a severe injury on you.)
    • Di youth from dat community wey dey vex really wounjure di oder people over land mata.  — (Egbokhare_2020. The youths from the aggrieved community succeded in inflicting serious injuries on the other community over land crisis.)
    • Di goalkeeper wunjure di referee for di match.  — (The goalkeeper deliberately injured the referee during the match.)
  2. Make person take all e power nack somebody.
    • Di babe don warn am sey e go wunjure am for bed dis night.  — (The lady threatened to have rough sex with him tonight.)
    • You go wunjure o, guy if you do anyhow.  — (NSC_2020, You are going to get yourself injured if you misbehave.)
  3. Make person wound bad bad.
    • You go wunjure o, guy if you do anyhow.  — (You are going to get yourself injured if you misbehave.)

Related forms

Synonym

Translations

English: to cause serious injury, to be in dire situation