Difference between revisions of "yahoo"
(→Naija) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''yahoo'' | From: English ''yahoo'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | jàhʊ̂ | + | * jàhʊ̂ |
<sm2>Pcm-ng-yahoo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yahoo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-yahoo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yahoo.m.ogg</sm2> |
Revision as of 15:26, 22 July 2021
Naija
Etymology
From: English yahoo
Pronunciation
- jàhʊ̂
Noun
- Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
- Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day. — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)
- Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish dem. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)
- Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: internet fraud