Difference between revisions of "yahoo"
(→Noun) |
|||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Make person use lie lie collect anoder person money for internet. | * Make person use lie lie collect anoder person money for internet. | ||
− | :* {{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do '''yahoo'''. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up | + | :* {{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do '''yahoo'''. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover-up so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)}} |
− | :* {{ux|dv| Person wey talk sey '''yahoo''' na good ting, na God go punish | + | :* {{ux|dv| Person wey talk sey '''yahoo''' na good ting, na God go punish am. |(People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)}} |
− | :* {{ux|dv| Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief. |( | + | :* {{ux|dv| Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief. |(Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[yahoo yahoo]] | * [[yahoo yahoo]] |
Latest revision as of 20:46, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English yahoo
Pronunciation
- jàhʊ̂
Noun
- Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
- Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day. — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover-up so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)
- Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish am. — (People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)
- Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief. — (Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: internet fraud