Difference between revisions of "yahoo"

 
(7 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''yahoo''
 
From: English ''yahoo''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
* jàhʊ̂
 
<sm2>Pcm-ng-yahoo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-yahoo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-yahoo.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-yahoo.m.ogg</sm2>
  
===Definition===
 
Make person use lie lie collect anoder person money or ting.
 
 
===Noun===
 
===Noun===
#{{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o.  E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do '''yahoo'''. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)}}
+
* Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
#{{ux|dv| Person wey talk sey '''yahoo''' na good ting, na God go punish dem |(NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o.  E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do '''yahoo'''. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover-up so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)}}
 
+
:* {{ux|dv| Person wey talk sey '''yahoo''' na good ting, na God go punish am. |(People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)}}
===Related forms===
+
:* {{ux|dv| Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief. |(Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)}}
 +
====Related forms====
 +
* [[yahoo yahoo]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
* [[yahoo yahoo]], [[419]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''internet fraud''

Latest revision as of 20:46, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English yahoo

Pronunciation

  • jàhʊ̂

Play Play

Noun

  • Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
  • Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day.  — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover-up so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)
  • Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish am.  — (People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)
  • Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief.  — (Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: internet fraud