Difference between revisions of "yahoo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
(6 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''yahoo'' | From: English ''yahoo'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | * jàhʊ̂ | ||
<sm2>Pcm-ng-yahoo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yahoo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-yahoo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yahoo.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Make person use lie lie collect anoder person money for internet. | |
− | + | :* {{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do '''yahoo'''. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover-up so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Person wey talk sey '''yahoo''' na good ting, na God go punish am. |(People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)}} | |
+ | :* {{ux|dv| Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief. |(Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
+ | * [[yahoo yahoo]] | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | + | * [[yahoo yahoo]], [[419]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''internet fraud'' |
Latest revision as of 20:46, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English yahoo
Pronunciation
- jàhʊ̂
Noun
- Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
- Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day. — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover-up so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)
- Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish am. — (People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)
- Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief. — (Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: internet fraud