Difference between revisions of "yahoo"

Line 8: Line 8:
  
===Definition===
 
===Definition===
Make person use lie lie collect anoder person money or ting.
+
Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#{{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o.  E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do '''yahoo'''. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)}}
 
Line 14: Line 14:
  
====Related forms====
 
====Related forms====
 +
[[yahoo yahoo]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
[[yahoo yahoo]], [[419]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''internet fraud''

Revision as of 17:05, 3 November 2020

Naija

Etymology

From: English yahoo

Pronunciation

Play Play

Definition

Make person use lie lie collect anoder person money for internet.

Noun

  1. Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day.  — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)
  2. Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish dem  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)

Related forms

yahoo yahoo

Synonym

yahoo yahoo, 419

Translation

English: internet fraud